“Ojoro”, a pidgin English parlance meaning cheating or unfair is the title of the melodious praise and thanksgiving song by Mike Abdul ft Clement Whyte. Enjoy!
Mike Abdul ft Clement Whyte – Ojoro Lyrics
Dem say, dem say
The blessing wey You do ojoro
Dem say, dem say
Salvation wey you do ojoro
You blessing the boy give him victory ojoro
The girl is fine, fresh and beautiful ojoro
This ojoro, this ojoro, this ojoro
You do for me e good oh
Ayoyo Ayoyo
Che che che [ayoyo]
Odun momi oh [ayoyo]
Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh [ayoyo]
E no go pain us oh [ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]
Pekem pekem pekem
Alerti enter pekem
Sugar, sugar, sugar
Belle dey sweeti sugar
Honey, honey, honey
The melody like honey
Oh by the way
E many be like water eh
Oh by the way
E many be like water eh
E don dey chu chu chu[ayoyo]
Ayoyo Ayoyo [ayoyo]
Che che che [ayoyo]
Odun momi oh [ayoyo]
Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh [ayoyo]
E no go pain us oh [ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]
Dem say, dem say
The blessing wey You do ojoro
Dem say, dem say
Salvation wey you do ojoro
You blessing the boy give him victory ojoro
The girl is fine, fresh and beautiful ojoro
This ojoro, this ojoro, this ojoro
You do for me e good oh
Dem say, dem say
The blessing wey You do ojoro
Dem say, dem say
Salvation wey you do ojoro
You blessing the boy give him victory ojoro
The girl is fine, fresh and beautiful ojoro
Modupe
[Ese Ese Baba]
Ese ese ese oh [Ese Ese Baba]
Modupe sir [Ese Ese Baba]
Modupe Modupe Modupe [Ese Ese Baba]
Everybody join me say Ese eh [Ese Ese Baba]
Oluwaseun ewa bami gbegba ope oh [Ese Ese Baba]
What shall I render [Ese Ese Baba]
What shall I offer [Ese Ese Baba]
How can I pay ay ay [Ese Ese Baba]
E don dey chu chu chu chu
Ayoyo Ayoyo
Che che che [ayoyo]
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh [ayoyo]
E no go pain us oh [ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]