Moses Bliss – Carry Am Go + Lyrics

Tags: 70 Views Add a Comment

“Carry Am Go” by Moses Bliss is another love song dedicated to his wife, Marie Wiseborn. Enjoy!

DOWNLOAD HERE

Moses Bliss – Carry Am Go Lyrics

Have you seen my baby?
Have you seen my love?
Have you seen my woman
My personal gift from God?
Omo, dem no dey tell person
This one na full package blessing
God so love the world
Bless me with a precious jewel o

I don find good thing
I’m no longer looking
I found my own flesh
The bone of my bone, yeah

I don find good thing
I’m no longer looking
I found the one
Na she dey give me joy

I go carry am go (carry am go)
Carry am go (carry am go)
Na you wey get my heart
Nothing go tear us apart

I go carry am go (carry am go)
Carry am go (carry am go)
My baby no dey play
She’s looking so takeaway

If I chase one thousand before
We go chase ten thousand together
Oh my darling
Me and you go dey two forever
I no dey search again
Everything I want all in order
My virtuous woman, my love
Eh!

I don find good thing
I’m no longer looking
I found my own flesh
The bone of my bone, yeah

I don find good thing
I’m no longer looking
I found the one
Na she dey give me joy

I go carry am go (carry am go)
Carry am go (carry am go)
Na you wey get my heart
Nothing go tear us apart

I go carry am go (carry am go)
Carry am go (carry am go)
My baby no dey play
She’s looking so takeaway

I go carry am go…

TAGGED:
Share This Article
Leave a Comment